MP3 DownloadMusicTrending

Lil Sneb – TBDK freestyle

Lil Sneb have dropped a new cover of TBDK which is a good hit.

TBDK Cover is Lil Sneb first song in the year 2021 and we are definitely expecting more hit from him

Lyrics

I don dey look the way you don dey Look me
And for your mind you be like who be this Rookie
You see this beat the knack like naija Momcy
My flows no dey smile at all be like your Popsy
Like M.I on your track you see say I be Chairman
Johnny I dey Sin boy I no dey ever Fear Knack
I turn the Beat like a Bitch, Doggy levels, I go Frikpa
Then I eat it like a Pussy, nigga I dey Chew am

RELATED  JOIN THE LIVE COVERAGE OF PHAPSODY ONLINE PRAYER CONFERENCE 2021

Enough curses, I’m your favorite rappers’ Favorite
Hop on a track with a Nigga drink him like a Beverage
Ain’t nobody badder than the Gee, y’all think I’m YCee
Flow so Spicy
Tho what I gave be Tiny (Tinny)
Thug Life shii I ‘Hit em Up’ now I’m 2pacalypes
Doping on the trees, All night I just be Fly, ya See?
This beat be knocking on my door, it be like “Kon-Kon”
Y’all never be on my Lane from Now until I’m Long Gone.

RELATED  MYSELF - BASKET MOUTH FT OXLADE & SHOW DEM CAMP | MP3 DOWNLOAD

Watch Below

 

Subscribe to get more hot videos

What do you think about this video. Drop your thoughts through the comment section.

RELATED  ALBUM: Olamide – UY Scuti

DOWNLOAD AUDIO

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button